France go become di first kontri in di world wey go make abortion constitutional right Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One protester dey hold placards signs wey read 'My body, My uterus, My choice' if, as dey expect, dem go vote for di goment motion by three-fifths majority, den di kontri 1958 constitution go dey revised to include women right to abortion. Resistance from right-wing
#WORLD #English #BW
Read more at BBC.com